E come dey do me make I get belle! Beautiful pregnant women everywhere 😫😫😫😫
— OBA ORIN (@TeniEntertainer) February 22, 2021
I wan give person belle oo. pic.twitter.com/s4GthfGKVB
— friday kelvin (@fridaykelvin4) February 23, 2021
Me I get wetin dem dey use give person belle o pic.twitter.com/ID3sQXPHWl
— Brutal reply (@Brutal_reply) February 22, 2021
I swear...make we sef come chop Rice and chicken for Dubai,hin go sweet well well...Omo hin go trend gan...but the main thing be say ,safe delivery of your baby wen you get Belle...@TeniEntertainer
— kvng Jbanj Armani (@Jbanj_armani12) February 23, 2021
Aiit madam you better go focus on that album before you they talk about Belle after your album if you want Belle na easy thing to get na. Why you they announce em ni
— yongmemusics (@yongmemusics) February 22, 2021
I wan give person belle oo. pic.twitter.com/s4GthfGKVB
— friday kelvin (@fridaykelvin4) February 23, 2021
Wo to ba fè loyun, make you get witch one be e Dey do you shebi you get toto go fuck na why you Dey tell us pic.twitter.com/irPvLFZh85
— Kings Ng (@kingzemekaz_101) February 22, 2021
Assuming I senior you na we for do hookup 😂😂
— #1JUSTIN SUN MINION 🌞 (@AIRDROP_TECH1) February 22, 2021
@Teni allow me to give you belle if I nak you once na triplets you go born because pikin plenty for my body and am a sharefull giver.
— IBA JAMAL (@IBAJAMAL2) February 23, 2021
0 Comments